On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Nigeria Neva Stop to Dey Pay Di Loan to China - DMO

Di Debt Management Office (DMO) don dismiss tok tok pipol report wey tok say Nigeria neva fit dey pay di loan to China.

As di mata come out, dem bin mis carry wetin DMO tok for one news report wey tok say Nigeria don fail to service im gbese to China wey di moni don reach N110.31 billion for ova di past two years. Di DMO come out come tok dsay dem neva tok dat kind tin. 

Di Statement make the public know say Nigeria don dey make sure say dem go honour all im gbese. di DMO tell the public make dem no put for mind wetin dat media report dey tok and say di Nigerian government still focus wella to get dia financial mata correct well well.

How una see dis one ? #chookmouth 
  


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C