On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

NDLEA don arrest drug barron we join bodi with Abba Kyari

National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA), arrest Chief Afam Ukatu, billionaire drug baron  wey dey behind di N3b tramadol deal wey  linked to di Deputy Commissioner of Police wey dem suspend , Abba Kyari. According

National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA), arrest Chief Afam Ukatu, billionaire drug baron wey dey behind di N3b tramadol deal wey linked to di Deputy Commissioner of Police wey dem suspend , Abba Kyari.

According to a press release, dem catch Chief Afam Ukatu when eim wan enta flight wey dey go Abuja for Murtala Mohammed Airport for Lagos on Wednesday.

“Ukatu bcom man wey dem dey find  after dem seize five cartons of Tramadol 225mg  from his staff on 4th May 2021 when e send dem to sell to undercover police officers from Abba Kyari , IRT of the Nigeria Police, Ikeja Lagos,” di statement tok.

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C