On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Motor Owners Go Dey Pay For Proof of Ownership Certificate for Lagos State.

Lagos State Government don announce annual renewal of proof of ownership certificate.

Pipo wey get motor now go dey 1000 naira for Proof of Ownership certificate for Lagos.

Di Lagos State Government don tok say dis one na to follow di approve wey di Joint Tax Board don approve.

Di Permanent Secretary, Ministry of Transportation ,Abdulhafiz Toriola tok say dis Proof of Ownership certificate na way wey dem go take get up to date record of vehicle ownership wey dey very important for correct traffic management, public safety and law enforcement.    
 

How una see di mata?
#chookmouth


 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C