On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Lagos State Government Don Receive Train For Red-Line System

The train go start to work from di first quarter of 2023, but dem go begin dey test am from December 2022.

Lagos State Government don receive train wey dem wan use run for inside Lagos Metro redline railway.

Lagos don receive coaches from Milwaukee,USA. The train go start to work from di first quarter of 2023, but dem go begin dey test am from December 2022. The two train twenty one different cars naim dem go join together and dem say dem go carry one thousand five hundred passengers evri day from Agbado to Ebute Metta.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 33°C | Low: 27°C