On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Lagos State don declare four work free days to go collect your PVC

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don declare Tuesday, Wednesday, Thursday and Friday work free days for all Public Workers for Lagos make dem go collect and register dia permanent voters card before 30th July we

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don declare Tuesday, Wednesday, Thursday and Friday work free days for all Public Workers for Lagos make dem go collect and register dia permanent voters card before 30th July wey be di deadline.

How u see di mata? #chookmouth

Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C