On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Kaduna pastor rape two sister for mountain, give dem belle

Enoch Sule wey be General Overseer of Prayer Tabernacle Ministry for Kamurum Bajju give two sisters belle, he deceive dem go mountain say eim wan do deliverance for dem.

One pastor for Kaduna, Enoch Sule wey be General Overseer of Prayer Tabernacle Ministry for Kamurum Bajju give two sisters belle, he deceive dem go mountain say eim wan do deliverance for dem.

 Enoch Sule wey be General Overseer of Prayer Tabernacle Ministry for Kamurum Bajju give two sisters belle for, one na 19  years di oda one na 17 years old. He deceive dem go mountain say eim wan do deliverance for them, he say na Holy spirit make eim rape dem. He dey prison now dey wait trial. 

How u see di mata? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C