On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

JUST IN: President Tinubu Go Talk To Nigerians Monday Night

President Bola Tinubu go dey broadcast on Monday, to talk to di nation.

One statement from di Villa wey Dele Alake, Special Adviser to the President on Special Duties, Communications & Strategy sign, dey ask all radio stations and tok tok pipo to join NTA and Radio Nigeria for di address wey go start by 7pm.

How una see di mata?
#chookmouth 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 25°C