On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Join bodi of transport workers for Lagos State dey clap hand for Lagos state Government as dem ban Okada

Join bodi of transport workers for Lagos State dey clap hand for Lagos state Government as dem ban Okada

Join bodi of transport workers for Lagos State dey clap hand for Lagos state Government as dem ban Okada.

Dem say di ban don improve transport situation and e don reduce crime for inside di kontri. Commissioner of transport Dr. Frederic Oladeinde say crime don reduce and accidents wey okada dey cause don reduce.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 31°C | Low: 25°C