On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

I no tok say mak Obi Cubana borrow Nigeria Moni - Lai Mohammed

Minister of information and culture, tok say na fake news wey dey go around say he dey ask Obi Cubana make eim borrow Naija moni. He tok dis one for eim Facebook, Say lai lai he no ask Obi Cubanna make eim borrow Naija

I no tok say mak Obi Cubana borrow Nigeria Moni - Lai Mohammed

Minister of information and culture, tok say na fake news wey dey go around say he dey ask Obi Cubana make eim borrow Naija moni.

He tok dis one for eim Facebook,
Say lai lai he no ask Obi Cubanna make eim borrow Naija moni.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C