On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

I don tell Presido Buhari say I wan contest for 2023 elections, but I neva tell Nigerians - Tinubu

Former Governor of Lagos state, Bola Ahmed say he don tell Presido Buhari say he wan contest for 2023 Presidential Election but he neva tell Nigerians. Shey Tinubu na de man we Nigeria need to end all badness wey dey ha

Former Governor of Lagos state, Bola Ahmed say he don tell Presido Buhari say he wan contest for 2023 Presidential Election but he neva tell Nigerians.

Former Governor of Lagos state, Bola Ahmed say he don tell Presido Buhari say he wan contest for 2023 Presidential Election but he neva tell Nigerians.

Shey Tinubu na de man we Nigeria need to end all badness wey dey happen for we kontri?

#chookmouth for de mata


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C