On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Gunmen Kill US Embassy Officials and Police men for Anambra State

Two staff members of di United States Embassy in di state don kpai by gunmen

Di victims bin dey humanitarian mission on Tuesday night wen dem bin attcak dia vehicle 

Dis one happen for Amiyi/Eke Ochuche communities in ogbaru Local government Area of di state.  

Tok tok person of di Anambra Police Command , Tochukwu ikenga, come out tok say di bad guys dem kill two of di MOPO and two of di Consulate and dem come burn di bodi and dia moto join. 

Ikenga still confirm say no U.S citizen dey inside di convoy.

How una see di mata ?
#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C