On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Government Don List Out 28 Money Apps Wey Be Scam

Di Nigerian government don remove 28 digital money sending apps from eim list of approved fintechs.

Dis one come out on Monday by di Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) wey tok say dem dey clean up dia digital lending space.

Becos of dis one, di number of loan apps wey dem don comot from platforms like the Google Play Store don increase from 9 to 37. 
Dis one na just as di number of fully approved loan apps has grow from 154 to 164.
Meanawhile, di FCCPC dey chook eye on top di 54 loan apps wey dey dia "watchlist."

Di apps dey  unda serious investigate to make sure say dem follow di rules and treat borrowers well well.

Na di list of loan apps wey dem don delist:

Swiftkash App

Hen Credit Loan App

Cash Door App

Joy Cash-Loan Up To 1,000,000 App

Eaglecash App

Luckyloan Personal Loan App

Getloan App

Easeloan Apps

Naira Naija

Cashlawn App

Easynaira App

Crediting App

Yoyi App

Nut Loan App

Cashpal App

Nairaeasy Gist Loan App

Camelloan App

Nairaloan App

Moneytreefinance Made Easy App

Cashme App

Secucash App

Creditbox App

Cashmama App

Crimson Credit App

Galaxy Credit App

Ease Cash App

Xcredit

Imoney

Naira Naija

Imoneyplus-Instant

Nairanaija-Instant

Nownowmoney

Naija Cash

Eagle Cash

Firstnell App

Flypay

Spark Credit


How una see di mata?
#chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C