On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Give oyel well security to local community - Governor Okowa

Delta State Governor, Ifeanyi Okowa say di issue of contract to secure oyel facility, say make dem give am to local community. He tok dis one when Minister of State for Petroleum Resources, Timpre Sylva go visit am. Di r

Delta State Governor, Ifeanyi Okowa say di issue of contract to secure oyel facility, say make dem give am to local community.

Delta State Governor, Ifeanyi Okowa say di issue of contract to secure oyel facility, say make dem give am to local community. He tok dis one when Minister of State for Petroleum Resources, Timpre Sylva go visit am. Di reason Timpre Sylva visit Ifeanyi Okowa na bcos dem wan see how dem fit join government hand with every bodi hand for di community to secure di oyel facility for di kontri. 


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C