On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Gabon Presido Dey Under House Arrest.

Military for Gabon don announce say President Ali Bongo dey house arrest.

Dis one happen afta dem  announce say dem don take over di Government.
"Presido Ali Bongo dey house arrest with eim family and doctors",dem tok am for statement wey dem read for state tv.


Bongo pikin Noureddin Bongo Valentin, wit eim chief of staff,Ian Ghislain Ngoulou,wit eim deputy, wit two counselors wey dey di president circle, and di main pipo wey dey di ruling Gabonese Democratic Party (PDG), dem don catch dem, according to top military official.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C