On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Former Governor of Ekiti State, enta okada sake of Lagos traffic

Former Governor of Ekiti state, Fayose take okada sake of Lagos traffic.  He tok say Lagos traffic no dey fear face,na why he take okada, so he no go miss eim flight.  #chookmouth

Former Governor of Ekiti state, Fayose take okada sake of Lagos traffic.  He tok say Lagos traffic no dey fear face,na why he take okada, so he no go miss eim flight.

Former Governor of Ekiti state, Fayose take okada sake of Lagos traffic. 
He tok say Lagos traffic no dey fear face,na why he take okada, so he no go miss eim flight. 

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C