On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

Fire kach for Apongbon area of Lagos

Fire kach for Apongbon area. We hear from LASTMA say dem don close CMS bridge and Eko bridge wey dey link Apongbon bcos of traffic. Dem don direct traffic from Eko bridge to Ebute-Ero. If u hear anything about di fire

We hear from LASTMA say dem don close CMS bridge and Eko bridge wey dey link Apongbon bcos of traffic.

Fire kach for Apongbon area.

We hear from LASTMA say dem don close CMS bridge and Eko bridge wey dey link Apongbon bcos of traffic.

Dem don direct traffic from Eko bridge to Ebute-Ero.

If u hear anything about di fire #chookmouth

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 25°C