On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

FG don ban alcohol for sachet and small bottles

National Agency for food and drug administration and control (NAFDAC) don stop registration of sachet alcohol and small small bottles of alcohol below 200ml.  Director General of NAFDAC, Prof. Mojisola Adeyeye tok say d

National Agency for food and drug administration and control (NAFDAC) don stop registration of sachet alcohol and small small bottles of alcohol below 200ml. 

National Agency for food and drug administration and control (NAFDAC) don stop registration of sachet alcohol and small small bottles of alcohol below 200ml. 

Director General of NAFDAC, Prof. Mojisola Adeyeye tok say dem stop am because pipo dey abuse alcohol for di kontri.

U think say dis one go reduce pipo wey dey shayo🤔 #chookmouth 

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C