On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Federal Government Don Ready to Re-Open Eko and Apogbon Bridge.

FG don announce July 9 as di new date to re-open di two bridges.

Federal Government on Thursday evening tok say di two bridge, Eko and Apogbon wey don dey closed for many months go open for midnight on Sunday, July 9 and pipo go fit use di bridges dem from Monday, July 10.

Di Director, Highways, Bridges and Designs for Federal Ministry of Works, Omotayo Awosanya bin tok dis one wen dem bin dey do inspection tour of di bridges.

Federal Government bin first set July 15 as di deadline to complete di bridges.

How una see di mata?
#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C