On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Federal Government don approve 11 billion naira for Mushin-NNPC-Apapa-Oshodi road

Di road wey dey go Isolo to Ejigbo, FG tok say dem go use over 11 billion naira complete di road for 20 months.

Di road wey dey go Isolo to Ejigbo, FG tok say dem go use over 11 billion naira complete di road for 20 months.

Di road wey dey go Isolo to Ejigbo, FG tok say dem go use over 11 billion naira complete di road for 20 months. Minister of works and housing, Babatunde Fashola tok disfor di Federal executive council meeting for Abuja on wednesday.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 31°C | Low: 25°C