On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

FCT Taskforce Don Scata Moto Parks Wey Pipo Wey Dey Beg And Pipo Wey Dey Do One Chance Dey Stay.

FCT Taskforce Don Scata Moto Parks Wey Pipo Wey Dey Beg And Pipo Wey Dey Do One Chance Dey Stay.

FCTA Secretary of Command and Control Centre, Peter Olumuji, destroy nothing less dan 15 cars for different place for di city. 

dem collect cars for Bannex junction,Federal Secretariat,and places  wey dem no dey obey traffic rules.   
                          
Olumuji tok say di work na to clean Abuja and make e for dey safe for di residents.
                                          
di team na to ensure say we scata any place wey dey do wrong parking,as we don dey hear tori about one chance,and di security agencies wey de wit us,dey give us beta torchlighting on di mata.                                          
di Deputy Director of Operations,DRTS,Deborah Osho,talk say park wey no get license dey cause traffic well well for Abuja,cos dem dey always block major road and road wey people dey pass. 
na this thing dey cause plenti traffic for di city.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C