On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Court Still Hold Emefiele for Kuje Prison

Di former governor of Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, court don hold am for Kuje Correctional Centre.

Na di Federal High Court for  Abuja na eim Emefiele show face for six-count charge wey dey tok about fraud of up to ₦1.2 billion, wey eim plead not guilty

He apply for bail from di custody of the Economic and Financial Crimes Commission.

But, di former CBN Governor will still prison till November 22, wen di court go give dia ruling for eim bail motion.

Di court also set November 28 as di date to start fi trial.

How una se di mata?
#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 25°C