On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

China wan begin check fish body for Covid-19

For China dem dey test fish for Covid-19, dem say dem go test pipo wey go fish and test di fish.

No be only human being dem dey test for Covid now oooo.

For China dem don tell more dan five million pipo make dem go dey for Covid-19, dem say no be only human beings deem go test but dem dey also test fish. 

Xiamen's Jimei Maritime Pandemic Control District committee don tell pipo wey catch fish say dem go test dia fish and test dem together.


How u see di mata? #chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C