On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

CBN Don Deny Say Dem Reduce Di Value of Naira.

Di Central Bank of Nigeria(CBN) don deny tok tok about di devalue of naira to di US dollar.

For one Twitter post on Thursday morning, di CBN don come out tok say dat report wey one tori paper carry dis morning na fake.

Di newspaper bin report say naira don fall go N631 to di dollar from N461.6 for di Importers and Exporters window.

Di tori bin tok say di top bank sell to dia bank on behalf of dia customers at N631 to a dollar and CBN don tok say na fake news.

How una see di mata
#chookmouth  


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C