On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

2023: Tinubu Don Visit Jonathan to Seek Support

The presidential candidate of the All Progressives Congress (APC) wey be Bola Tinubu dey seek the support of former president, Goodluck Jonathan becos of the 2023 Presidential Election.

Asiwaju Tinubu don siddon tok with Ex President Jonathan for him Abuja house, him go with, Kashim Shettima and five APC governors.

The meeting na to continue APC candidate’s nationwide sidddon tok as countdown to 2023 election.

After the brief meeting, "na courtesy visit naim i go pay Mr. Jonathan wey be former Presido" ......Tinubu 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C