On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

14,000 children dey miss for Nigeria

We no know where 14,000 children for Nigeria dey. According to di International Committee of Red Cross, People wey dey miss don almost be 40 percent of Africa continent.

We no know where 14,000 children for Nigeria dey .

We no know where 14,000 children for Nigeria dey. According to di International Committee of Red Cross, People wey dey miss don almost be 40 percent of Africa continent.

Head of delegation for Red Cross for Nigeria, Yann Bonzon tok dis one for Abuja for International Day of Disappeared.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C