On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Market Runz from Wednesday, July 30th, 2025

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
  • Marketers Don Drop Fuel Price Pass Wetin Dangote Dey Sell Am

    Fuel importers don cut their petrol price go below wetin Dangote Refinery dey sell, and e don cause fresh competition for market. This one dey happen as Dangote Group oga, Alhaji Aliko Dangote, dey beg Federal Government make dem ban fuel importation.

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 29°C | Low: 24°C