On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

President Buhari Don Award Wike,Jonathan And Oda Pipo Wit Public Service Award.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Nigeria Excellence Award For Public Service

President Buhari don give former Presido Goodluck Jonathan,Governor Wike and 43 oda special Naija pipo di Nigeria Excellence Award For inside Public Service (NEAPS) mata.


Dis award na to carry recognise important and special pipo for dia public service to di country,weda na one person,state or local community for dia 
ogbonge service .

Di Senate Presido,Ahmad Lawan,toktok person for di House of Rep.,Femi 
Gbajabiamila and oda service chief dem follow collect dis award.

River State Governor,Nyesom Wike and fifteen oda  governors follow 
collect dis award.

Minister dem too follow for di award,NNPC Oga,Mele Kyari and di 
Chairman for Federal Inland Revenue Service,Mohammed Nami join bodi 
for di award.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C