On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Police Fire Tear Gas For Pipo Wey Dey Protest For Di #EndSARS Memorial For Lekki Tollgate.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Police Fire Tear Gas for Lekki Tollgate

Di Lagos Police Command don fire tear gas give protester dem for di EndSARS memorial wey popular celeb Folarin Falana alias Falz and Adebowale Adedayo aka Mr Macaroni bin lead for di Lekki tollgate today Thursday.


The waka na to carry remember di two years anniversary for di Lekki tollgate  shoot shoot wey innocent pipo dem been die becos say dem protest against police brutality and bad government.

According to informate,di Nigerian Police bin fire tear gas to carry pursue di protester dem wey bin dey

gather already for Lekki tollgate and say di reason na say di gathering fit lead to break down of law and order.

 

How U See Di Mata ? #chookmouth 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C