On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Okada wey drive for where dem ban dem, go siddon prison for 3 years

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Di second phase of di okada ban don start today wey be 1st September,2022

Lagos State Government don warned okada riders nd passengers say dem go siddon jail for 3 years if dem catch dem dey drive for where dem ban.

Di second phase of di okada ban don start today wey be 1st September,2022. Lagos State Commissioner for Transportation, Frederick Oladeinde tell ofofo pipo on Wednesday say dem ban okada so dem go protect lives and properties of Lagos pipo. 

He dey advise di okada riders wey dey operate for areas wey dem ban is make dem go learn hand work so dem go fit do oda work.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C