On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

NYSC dey advice corp members make dem hold moni fit pay bandits

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Nysc dey advice corp members wey dey pass Abuja to lokoja, Okene or Aba , Port harcourt roads make dem call all their family members and friends, so dat dem go dey prepare ransome moni, should in case kidnappers kolobi d

Nysc dey advice corp members wey dey pass Abuja to lokoja, Okene or Aba , Port harcourt roads make dem call all their family members and friends, so dat dem go dey prepare ransome moni, should in case kidnappers kolobi dem for roadwey.

But shey dis kain tok na the solution to dis wahala mata, abi make dem stop Nysc as some people dey advice?

#chookmouth ooooo

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C