On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Di Commercial Bus Driver Dem For Inside Lagos Dey Plan To Go Strike For October 31st.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Di pipo wey dey drive commercial bus for inside Lagos don warn say dem go enter strike becos of the plenty money wey di garrage pipo aka agbero dey collect from dia hand.

Di Join Bodi for Driver Welfare Association inside Nigeria don tok say becos of di too much money wey di agbero pipo dem dey collect for dia hand and di plenty wahala wey di management dey give dem for inside di garrage go make dem go strike . 

Na di Nationl Leader For di association, Akintade Abiodun, na eim tok dis one and say di strike go start on Monday wey be 31st of October.

 

 

How U See Di Mata ? #chookmouth

 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C