On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Davido dey donate 250 million naira to orphanages for Nigeria

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Afta Davido ask eim friends make dem send moniĀ  to eim account, sake of eim bday wey dey come. He don get 200 million in less dan 2 days, he come add 50 million from eim pocket, say e go donate de moni to orphanages for

Davido don receive 200 million in less than 2 days, sake of his bday

Afta Davido ask eim friends make dem send moni  to eim account, sake of eim bday wey dey come. He don get 200 million in less dan 2 days, he come add 50 million from eim pocket, say e go donate de moni to orphanages for Nigeria.

#chookmouth for de mata


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C