Friday, 25 July 2025 - 18 minutes
Dem say Igbo men no dey thrive for politics because dem no sabi tolerate betrayal. But na loyalty be weakness or strength for Naija power game?
We chook mouth inside this hot gist wey dey scatter group chat.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.