Thursday, 31 July 2025 - 19 minutes
My people, wahala don land again o!
Itoro don carry person innocent parlour dog hide under her bed, she talk say she wan fry am chop.
Now she dey rush Anty Ada and Oga Chiboi, make dem commot quick so she fit go kill the dog before the owner catch am. Who dey do like this in 2025?
You go fit live house with person like Itoro?
Chook ear, this episode go shock you and make you laugh scatter.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.