All episodes

Euroball Yarns Podcast

Euroball Yarns Podcast Episode 2

45 minutes | Tuesday, 27 April 2021

Tottenham don pursue Jose Mourinho from work, how una reason de mata? Leading clubs for Europe don tok say dem wan start deir own competition, shey dis wan make sense for football? How una dey reason all the ojoro wey refs dey do inside europe esp de game wey fulham and arsenal play?
All dis and MORE full inside dis one like fish inside soup.

Euroball Yarns Podcast Episode 2
Euroball Yarns Podcast

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.