
Manchester United Don Sack Ruben Amorim After 14 Months, Darren Fletcher Take Over Interim
Manchester United don officially part ways with their Head Coach, Ruben Amorim, after just 14 months for the job. Di club confirm di development on Monday, January 5, 2026, through statement from their Communications Department.
Super Eagles Nack Mozambique 4-0, As Dem Qualify For AFCON Quarter-Finals for Morocco
Nigeria Super Eagles don show serious firepower as dem scatter Mozambique 4-0 on Monday night to qualify for quarter-finals of the 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) wey dey happen for Morocco.
From Master’s Student to Pro Midfielder: Emmanuel Toyin Don Join Boluspor for TFF First League
Nigerian midfielder Emmanuel Toyin, wey dem sabi as "Deco," don begin show better work for Turkey after him sign for Boluspor, one important club for TFF First League.
Shooting Stars Assistant Coach Akin Olowokere Don Die After E Collapse for Training
Nigerian football family dey mourn as tori reach say Akin Olowokere, wey be assistant coach for Shooting Stars Sports Club (3SC), don die sudden.
Time Don Reach to Honour United Ex-Super Falcons – Tinubu Must Do the Right Thing
For many years now, our legendary United Ex-Super Falcons wey win nine CAF Women’s Africa Cup of Nations (WAFCON) trophy don dey wait for promises wey different government talk but never fulfill.
D’Tigress Land Abuja With Afrobasket Trophy, Tinubu Dash Dem $100,000 Each
Na massive celebration burst out for Abuja as Nigeria women basketball team, D’Tigress, land for Nnamdi Azikiwe International Airport with their Afrobasket trophy after dem win the 2025 FIBA Women’s Afrobasket for Abidjan, Côte d’Ivoire.
D’Tigress Make History as Dem Win 5th Afrobasket Title Back-to-Back
Na serious celebration dey go on as Nigeria women basketball team, D’Tigress, don win dem fifth AfroBasket title in a row, after dem beat Mali 78–64 for the final of the 2025 FIBA Women’s Afrobasket wey happen for Palais des Sports de Treichville on Sunday.
Legendary Super Eagles Goalkeeper, Peter Rufai, Don Kpai at 61
Nigeria's football community has been thrown into mourning following the death of iconic Super Eagles goalkeeper, Peter Rufai, who passed away in the early hours of Thursday, July 2, 2025, after a prolonged illness. He was 61 years old.
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.