Mental health challenge no dey happen to only pipo wey no wear clothe for road, anybodi fit get mental challenge, even children dey get mental health challenge.
Mental health challenge no dey happen to only pipo wey no wear clothe for road, anybodi fit get mental challenge, even children dey get mental health challenge. Ontop Bodi mata wit Ratata and Suo, Doctor Fred dey tell us signs of depression, and some be, if u dey sleep too much or u no dey sleep at all.
Abeg if u dey depressed SPEAK UP OOO!!!!