I Still dey single - WhiteMoney BBN

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

The final six housemates of #bbnaijashineyaeye, enta our studio today to follow #ChecheSmith tok about dier waka inside Biggie house.

The finalist wey be @crossda_boss @whitemoney__ @liquorose @pereegbiofficial @theangeljbsmith @emmanuelumohjr_ come out today to follow tok tok pipu relate. And one of the places wey the press waka carry dem enta na we studio. 

Dem siddon with #ChecheSmith for inside #Spotlight for #OgaMadamOffice. And #Cheche no dull as she ask them some of the question wey audience don dey wait to hear dem answer.

Watch full interview for the video wey dey this post.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 43°C | Low: 24°C