Depression no be word to use play oh!!

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Dr Maymunah Yusuf don tok say Depression no be word wey person suppose carry play. If you no get am no tok say you get am.

Today on top Womens Corner chechesmithnation siddon tok about Depression for Women (Misconceptions & Myths) with Dr Maymunah Yusuf Kadiri wey be sabi Medical Director, Pinnacle Medical Services.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny intervals

    High: 43°C | Low: 26°C