Wahala wey Side chic dey cause

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Husband wan turn him side chic to second wife becos him wife report her.

Mata tight sake of say Wife don go report her Husband side chic to her husband and her husband don vex tok say him go marry her as second wife since the Side chic husband don pursue her commot for house ontop Men Dem inside KuleleZone with Chiboi x Stretch x Ufoma x Itua.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny intervals

    High: 43°C | Low: 26°C