Proposal gone wrong becos of Belle Prank!!

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Guilty or not Guilty wit Judge Chiboi ontop KuleleZone

Shey babe wey comot for the place wey her boyfriend plan wit anoda girl to tok say she get belle for am on the day of her proposal dey guilty or not guilty? with Chiboi ontop Guilty or not Guilty inside Kulelezone.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C