How you go feel if you your wife get Money pass you?

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Some men tok say if their wife get money pass dem, dem go happy, some tok say dem no go happy.

Senior Men Dem don siddon tok with Chiboi and dem dey ask say; If your Wife dey earn pass you, how you go feel? hear how dem chook mouth for the mata. how you go feel as man? wetin you go do?


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 43°C | Low: 23°C