U gree say Lagos landlords greedy?

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord, after she do extension and make di shop fine, di Landlord say eim wan increase shop rent.

Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord.

Wahala start when she come do the shops fine, put extension , di Landlord see di new shape wey di shop take come tok say the price wey she dey pay small, say he wan increase the shop moni bcos di shop be like 4 shops. 

U agree say Lagos landlord greedy? #chookmouth


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 43°C | Low: 24°C