Wickedness For Market

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Some pipo go do anything to make am for dis kontry, Even to cheat on customers. No be wickedness be dat??

Ontop #marketrunz wit @ratatanation One man wey be supermarket owner tok how em dey take cheat customers. E say em no come Lagos come count bridge so em go do anything to make am.

So wen you see kain wickedness wey we dey do ourself for dis kontry wetin you go tok 🤦‍♀️ #chookmouth


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C