Water kill over 600 Naija pipo, pursue 2.5 million odas

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Out of 36 states for Nigeria, 33 states dey face flood and over 600 pipo don die and 2.5 million pipo no get where to stay.

Out of 36 states for Nigeria, 33 states dey face flood and over 600 pipo don die and 2.5 million pipo no get where to stay.
Dem say di flooding go continue till November ending

Nigeria don dey use to di flood wey dey happen but dis year own don worse pass normal. Government say heavy rain and weather na wetin dey cause di flood.

 


Kano Weather

  • Kano

    Sunny intervals

    High: 43°C | Low: 26°C