To commot poverty for we kontri, make more people go farm - Presido Buhari

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?
Presido Buhari for eim interview with channels tv tok say make Nigerians go back to dey farm, He say eim dey aware say, some Nigerians no fit put food for deir tables, dat na why he dey tell us make we go back farm. Na

Presido Buhari for eim interview with channels tv tok say make Nigerians go back to dey farm, He say eim dey aware say, some Nigerians no fit put food for deir tables, dat na why he dey tell us make we go back farm.

Na de answer wey him give tok tok pipu for channels wen dem ask am why the country hard pass now when eim be Presido than before him enter

Shey una tink say if we go farm, the exchange rate of dollar to Naira go better?🤔

#chookmouth for de mata

Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 20°C