Tajudeen Abass Don Win Election As di New Speaker For House Of Reps

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Honourable Abbas Tajudeen Don Win Di Election And Na Eim Kon Bi Di New Speaker Of Di House Of Representative For Obodo Nigeria

Abbas ,wey be All Progressive Congress(APC) Member don win di speakership seat for di lower legislative chamber after e don collect 353 out of di 359 votes wey commot from the pipo wey dey make law for obodo Nigeria on tuesday.

For di same mata, Honourable Benjamin Kalu, wey be di pesin wey dey represent di bende constitu of abia state, don come out as di deputy speaker of the house.

How una see dis mata??
#chookmouth  


 


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 43°C | Low: 26°C