One shopping mall wey dey Kubwa for Abuja don collapse

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?
One shopping mall wey di shop wey dey near naval quarters dey under construction when di building collapse. Nigeria Security nd Civil Defence Corps tok say di three-storey building fall down for midnight on friday.

Di shop wey dey near naval quarters dey under construction when di building collapse

Di shop wey dey near naval quarters dey under construction when di building collapse. Nigeria Security nd Civil Defence Corps tok say di
three-storey building fall down for midnight on friday.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C