Ohanaeze youths dey tell FG mak dem stop big brother

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Ohanaeze Youth council dey tell federal government mak dem stop big brother naija.

Ohanaeze Youth council dey tell federal government mak dem stop big brother naija.

OYC president too with daily post for owerri for Tuesday August 10, say bbnaija dey scatter de way youths dey think for Nigeria and e dey spoil de Society.

You think say mak dem stop am🤔#chookmouth

More from Hot Tori


Kano Weather

  • Kano

    Sunny intervals

    High: 39°C | Low: 25°C