June 28 na Eid al-Adha

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Di Sultan of Sokoto don tok say 28 June go be Eid al-Adha.

For one statement wey Moonsighting Committee bring come out on Sunday evening,Muhmmad Sa'ad Abubakar use am wish Muslims happy celebrations.

According to dis statement, na Wednesday 28  June 2023 go be di day of Eidul Adha 1444 AH.

Eid al-Adha, a.k.a Festival of Sacrifice, na to mark di Quaranic Prophet Ibrahim ready to sacrifice eim son to God

Na dis one Muslims of today go kill ram(s). 

How una see di mata?
#chookmouth


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 44°C | Low: 25°C